Sir Lenzo publik
[search 0]
Lebih
Unduh Aplikasinya!
show episodes
 
A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
Loading …
show series
 
Marcellus Williams was executed despite the glaring evidence of his innocence 😭😭😭😭 The law is not about JUSTICE !!!!!!! πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ SEYI TINUBU DON BECUM SO RICH SAY NA EIM AND EIM FRIENDS DEY DONATE MONEY EVERYWIAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ WE NOR SABI D OLORIBURUKU 2023 OH!!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Portable say eim nor go PROTEST😁😁😁😁 na CONTEST eim go contestπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ e nor go school na YπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ A PR…
  continue reading
 
PMS price drop 4 Buhari time dat yiaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ wen crude b dey $30😁😁😁 price drop from 145 naira to 128 naira or soπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ MEDIA DEY SING EVERYWIA SAY BUHARI DEY CLUELESSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ wetin cos d increase in fuel price dis 2024 soπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ ALL MEDIA HOUSES GET STORIES YπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Because Tinubu get senseπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ based on present resultsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ ABILITY WAN KPIE ABINIBIπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ me jus con j…
  continue reading
 
Without any increase in global crude priceπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Nigerians are paying more 4 PMS and tinsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ we get PH refinery(Buhari refurbish am, NNPCltd confam am december las year) plus Kaduna refinery, plus all the modular refineries built under BUHARI NOR FIT GET CRUDEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ DANGOTE WEY DEY GET STEADY CRUDE FROM NNPCLTD SAY WE NA LOCALπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ How are we Nigerians…
  continue reading
 
ACCORDING TO THE SELF APPOINTED SPOKENSPERSON OF THE AFRICAN BROTHERHOOD NIGπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ CHAPTER😁😁😁😁 BASED ON DIS FUEL MATA!!!!!! NIGERIANS: we cannot keep pressure and throwaway treasure We cannot keep what we have when we have what we NEED⚑️⚑️⚑️⚑️ DIS WORKING 4 SATAN I NOR DEY ABEG ABEG ABEG ABEGπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ EVERYBODY KNOW SAY WE NEED BUHARIπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ SUFFER NEVA …
  continue reading
 
SATAN simply came to his domains😁😁😁😁 NijaπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ as 1 of its HQsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ complain that in the service of HIM WHO MUS BE OBEYEDπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ based on ChosenπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ we nor dey pay enough😁😁😁😁 NOW ALL PASTORS, ALL TOUTS, ALL SOLDIERS, ALL POLICEMEN, ALL HUSTLERS, ALL HUMANS IN AFRICAπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ WE. NOR DEY TRU TRU PAY MORE!!!!!!!!! LAI DIS DATS ISπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ NA MAKE GOD CUM DOWN W…
  continue reading
 
As described in TitleπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ enough tokingsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ d sufferings is REAL!!!!!! TINUBU AHMED BOLA Playings need OTOGEπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ WE ALL NEED SORO SOKEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ ACTIVATE ITALAWA IMMEDIATELY ALL OMO OLOGOSβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #affritude #nigeria #africa #freepalestine #world #us #russia #sorosokeotoge #protest Hosted on Acast. See aca…
  continue reading
 
According to sightings today 09/09/2024 πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Nigerians are sti LAMENTINGπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ INSTEAD OF COMPLAINING BY PROTESTINGπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WE NOR DEY BURN OUR INFRASTRUCTURES DIS YEAR⚑️⚑️⚑️⚑️ BUT THE MADNESS MUST BE ON SHOW, BE RECORDED, BE VARIOUS, BE NIGERIAN, BE VERY MED GANπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ OUR PROTEST MUST MATCH OUR SUFFERINGSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ To Nigerian Police and all the security forces…
  continue reading
 
ILERIOLUWA OLADIMEJI ALOBA aka MOHBADπŸ˜‡πŸ˜‡πŸ˜‡πŸ˜‡ was killed sept 12th, 2023⚑️⚑️⚑️⚑️ Na omo oro dem nor let dem sweep am under the carpetπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ yet Nigerian Ploce dey wyn Jesus on d mataπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ 4 days to the anniversary of his killing!!!!!!! Justice is now unknown in Nija, corruption everywia, sufferings unlimited on our lives😭😭😭😭 well, dis 2024 wey we say we n…
  continue reading
 
Lying takes intelligenceπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ When persin wey lack intelligence con dey lieπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ its a TINUBU TAB of d zionistsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ while e dey away, eim Oga BILL GATES b dey carry dem boy ALIKO DANGOTE around dem recently acquired country NigeriaπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Tinubu increase fuel price(Bill Gates say we nor dey pay enough) so global price affect us😁😁😁😁 to see fuel, …
  continue reading
 
Despite God's blessing everywia on the Afrcan continent😍😍😍😍 we are SLAVES OF THE WESTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ GOD ABEG, EPPPPPPP😭😭😭😭 D mata rish to cry b4πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ but say na we NIGERIANSπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬dem dey runπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ na comedy, sake of say dem know us, as savagesπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dey…
  continue reading
 
I watch SATAN e sef dey tokπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ BILL GATES dats isπŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ Eim say e get the vitamins dem don develop FOR PREGNANT WOMENSπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ doses dem don SUPPLY LAI DISπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ e explain Y d women need amπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ make dem 4 nor die😁😁😁😁 MY OWN BE SAYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ WHO NEVA GET BELLE DEY KNOW WETIN GOOD FOR AFRICAN WOMEN WEY GET BELLE???? AS AS HOWπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Tgis dem depopulation nor b jokeπŸ™β€¦
  continue reading
 
1 DAY BUSHMEAT GO HUNT THE HUNTERπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ Afrobeats run am sinccccce😁😁😁😁 Nija Ninja e sef and 2 baba sing am( sound sultan of blessed memory) ⚑️⚑️⚑️⚑️ Dat song na d new action fim in Zamfara lai disπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ The people as the bushmeat gather go find dem problem for inside forestπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ gee dem bera beatingsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ who police and army dey fia ohπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ wo, our proble…
  continue reading
 
WE ARE ALL SPIRITS!!!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ so dia 4 our communication is spiritualπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ weda u like or u nor like😁😁😁😁 spirituality is now the everyday relating with oursefs in peace and love😍😍😍😍 showing understandings to oursefs😁😁😁😁😁 respecting the right to exist for all πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ because we are all most important!!!!! NOBODY IS USELESSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Na ZIONISTS be d only…
  continue reading
 
NigeriansπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ we can like to boooooooozeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ dem neva born who eim fada go say make we nor drinkπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ O YES o😁😁😁😁 but we need ADD sense to the mara make e nor go start mata wey be casala ontop enjoyment wey merryment beπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ nor b spiritism be d episode discussionπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ nor be we go tell anybody how to run am😁😁😁😁 but spirituality of the running…
  continue reading
 
IN FACTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ I SIR LENZO DOUBLE DARE THE WHOLE AFRICA JOIN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡¬πŸ‡­πŸ‡ΏπŸ‡¦and all oda flags πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ I DARE UNA FADA TO BULLY ZIONISTSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ NA DEM DEY RUN UNA SUFFERINGSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ GO DEY BULLY MONEKEYSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ FACE D BABOONS IF UNA GET MOUTH JOR JOR JOR JORπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ make una start to dey reason pay back to BOLT drivers oh!!!!!!!! IF U LIKE U LISTEN JAREπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ GOD ABEGπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ GOD A…
  continue reading
 
In the days of BUHARI AS PRESIDENT😍😍😍😍 We nor get refinery, we sti dey see PETROL buyπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ as EMPERROR ENTAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Incompetence take ova, zionism called capitalism, cooperations as owners of our humanity wey TINUBU b cult leaderπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚we dey pay more for fuel con dey pay even more 4 SUBSIDYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na BUHARI build power DAMs to generare electricity😁😁😁😁 but no…
  continue reading
 
The first principle of our humanity is FOODπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ In dis times of the EMPERROR MAGINIFICENT😁😁😁😁 the EMILOKAN of we the YORUBASπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ the OVERWISE AGBAYEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ story teller 4 d gODSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Awon iyen ZIONISTSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ TINUBU AHMED BOLAπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ THE TAB OF ZIONIST CONTROL⚑️⚑️⚑️⚑️The update dey inside the podcastπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ epp me πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ well abegπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ na food matas so na most ser…
  continue reading
 
According to the news!!!!!!! The crown prince of SAUDI😁😁😁😁 the most important, chief middle eastern puppet of the evil ZIONISTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dey fia assasination for e doingsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ devil don jam deep blue seaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ THE PEOPLE ARE COMING FOR ALL YOU EVIL DOERS AS LEADERSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Pls listen, make we stop to dey LAMMENT and start to COMPLAINπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ God bless u as u listen…
  continue reading
 
According to the newsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ The council of state don agree with the agenda of the propaganda as a meetingπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ with the vote of so called confidenceπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ on the INCOMPETENT ADMINISTRATION OF TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST ON OUR SOULSπŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ 😁😁😁😁 i gaz gee the evil spirit full respectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Na my friend chop I chop wey b farmer i call start the mara jare…
  continue reading
 
BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! According to sayings from the BIBLE😁😁😁😁 The KING JAMES VERSION AND CO LTDπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ we suppose SUFFER FOR WORLDπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ ENJOY FOR HEAVEN😁😁😁😁 This has been ISLAMICALLY CONFIRMED on our lyfs by the senior EVIL cabinet member of Obi 1 kanobi gormet of EVIL πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ THE EMILOKAN E SEFπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ THE OLORI EBI OF THE YORUBA…
  continue reading
 
LUCIFER PROPHESY as episode is on my runnings lai disπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ REINCARNATION AND THE CUP OF FORGETFULNESS( not the title of the said episodeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ but a discussion from the episodeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ u gerrit????) 😁😁😁😁 na wetin dey dis episode but nor b sti d title of dis episode u sef greeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ since una like amebo pass meπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ u o gaz click play to know oπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ if u like …
  continue reading
 
NOBODY WAN PKIE BUT EVERYBODY WAN GO HEAVENπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ WE IN THE SOUTHERN PART OF NIGERIAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ YORUBA, IGBO, ISOKO, BENIN, PORTHARCOURT IN FACT ALL OF US FAILED DIS PERIOD OF PROTESTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ PROTEST ABI WALK OF LAMMENTATIONSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ WE NEED FACE OUR FEAR SHA, THE BONDAGE WE DEY NA SEF MADE😁😁😁😁 DANGOTE DEY CLAIM OWNERSHIP OF LAGOS LAI DISπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ DUTY FREE FOREIGN …
  continue reading
 
Dangote is the CONFAM CABALπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Guy gat storiesπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Our Dangote refinery suppose gee us fuel in MayπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ June stories show, July stories dem act amπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ AUGUST stories we dey run lai dis as authentic fools of zionist God b dat abiπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ NIGERIANS CARRY FEAR OF SOME PEOPLE OH!!!!!!!! ESPECIALLY WE SOUTHERNERSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ We are so entitled yet so shameless in f…
  continue reading
 
TOK NA WATERπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ ACTION NA BLOODπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ DEM CARRY WATER GEE USπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ UNA CON DEY SAY D FLOODING 2 MUSHπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ DEY COLLECT OUR BLOOD WEY OUR HUSTLE BE JOIN SEFπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WE DEY INSIDE TUBE TO DEMπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ DEM DEY REMOTE OUR MATA AS MOST INFLUENTIAL πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ E YEN OUR ZIONSTSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ DANGOTE SELL OUR FUEL GO ISREAL!!!!!!!!!!!!!!!! BLASPHEMY πŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ ORIGINAL HARAM!!!!!!!!!!!!! U S…
  continue reading
 
E RISH MAKE YORUBA RONUπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ IWA LAYE😁😁😁😁 In dis episode, we jus b dey vibe to OSUPA AND REMI ALUKO song for base😁😁😁😁 the lyrics even play inside 4 unaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na doings b lyf not storiesπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ TINUBU CON DEY SELL THE BEASTS WE NIGERIANS BEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ PLENTY STORIESπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ The water wey tok b con dey cause actuall flooding for the whole wroldπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ world bank and IMF…
  continue reading
 
Loading …

Panduan Referensi Cepat