A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
…
continue reading
Follow my adventures as I dey run my journey for inside Nija, My travels, neighborhood, friends, work and all. Thanking God and enjoying myself for inside God's own country Nija
…
continue reading
1
π³π¬π³π¬ T PAIN π³π¬π³π¬ CALL TAB ANYNAMEπ€£ππ€£π€£ E DON SELL EIM SOUL TO THE EVIL ZIONISTSβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ BUHARIβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ #MARAHABA π’π’ D FULANI LOUD O LOUD O LOUD O LOUDπΆπΆπΆπΆ
25:52
25:52
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
25:52
According to the grapevine ππππ Presidency for π³π¬π³π¬ nor wan make una call TAB "T PAIN" againπ€£ππ€£π€£ just so una fit waste time on name callingsπ€£ππ€£π Also in the newsππππ Macron gee Bibi word say na UN RESOLUTION create ISNOTREAL ππ€£ππ With all the truth in the airππ€£ππ we gather sti dey find FRESH AIRππ€£ππ Meanwhile we all know the EVIL ISNOTREAL isππ€£ππ bβ¦
…
continue reading
1
LEADERSHIP "S FINAL STANDπ€£ππ€£π THIA IS NO FENCE DIS 2024ππ€£ππ€£ RIGHT OR WRONG SIDEπ’π’π’π’ WIA AT THOU π€£ππ€£π€£
20:50
20:50
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
20:50
It all started dis day a year agoβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ ISNOTREAL HAS A RIGHT TO DEFEND ITS SELF π’π’π’π’ became d zionist anthemππ€£ππ dia anthem now is dey want to kill us π’π’π’π’ same old victim cardππ€£ππ€£ The con artist with THE CHOSEN MISSION to NOWIAπ€£ππ€£π€£ The injustice to the people of Palestineπ΅πΈπ΅πΈπ΅πΈπ΅πΈ we have watched on our mobile screens, women and children being uβ¦
…
continue reading
1
I AM A CHOSENπ€£ππ€£π€£ THE ZIONIST DELUSION AND BUHARI TO THE RESCUE IN π³π¬π³π¬NIJAπ³π¬π³π¬
20:42
20:42
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
20:42
Marcellus Williams was executed despite the glaring evidence of his innocence ππππ The law is not about JUSTICE !!!!!!! π€£ππ€£π SEYI TINUBU DON BECUM SO RICH SAY NA EIM AND EIM FRIENDS DEY DONATE MONEY EVERYWIAππ€£ππ WE NOR SABI D OLORIBURUKU 2023 OH!!!!!ππ€£ππ Portable say eim nor go PROTESTππππ na CONTEST eim go contestππ€£ππ e nor go school na Yππ€£ππ A PRβ¦
…
continue reading
1
BUHARI, BUHARI, BUHARI, BUHARI: EIM INTENTIONS PUREβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈ 4 π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ EVERYBODY KNOWπ€‘π€‘π€‘π€‘
18:19
18:19
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
18:19
PMS price drop 4 Buhari time dat yiaπ€£ππ€£π€£ wen crude b dey $30πππ price drop from 145 naira to 128 naira or soπ€£ππ€£π€£ MEDIA DEY SING EVERYWIA SAY BUHARI DEY CLUELESSπ€£ππ€£π€£ wetin cos d increase in fuel price dis 2024 soπ€£ππ€£π€£ ALL MEDIA HOUSES GET STORIES Yπ€£ππ€£π€£ Because Tinubu get senseπ€£ππ€£π€£ based on present resultsπ€£ππ€£π€£ ABILITY WAN KPIE ABINIBIπ€£ππ€£π€£ me jus con jβ¦
…
continue reading
1
#SOROSOKEOTOGE π³π¬π³π¬#PROTESTπ³π¬π³π¬ : THE BUHARI OF BUHARISMπ’π’π’π’ THE MAN WE NEEDβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ
15:58
15:58
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
15:58
Without any increase in global crude priceππ€£ππ€£ Nigerians are paying more 4 PMS and tinsπ€£ππ€£π we get PH refinery(Buhari refurbish am, NNPCltd confam am december las year) plus Kaduna refinery, plus all the modular refineries built under BUHARI NOR FIT GET CRUDEππ€£ππ€£ DANGOTE WEY DEY GET STEADY CRUDE FROM NNPCLTD SAY WE NA LOCALπ€£ππ€£π€£ How are we Nigeriansβ¦
…
continue reading
1
#SOROSOKEOTOGE π³π¬π³π¬ #PROTEST π³π¬π³π¬ DAY 4 : BUHARI WE NEED!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
16:09
16:09
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
16:09
ACCORDING TO THE SELF APPOINTED SPOKENSPERSON OF THE AFRICAN BROTHERHOOD NIGπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ CHAPTERππππ BASED ON DIS FUEL MATA!!!!!! NIGERIANS: we cannot keep pressure and throwaway treasure We cannot keep what we have when we have what we NEEDβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ DIS WORKING 4 SATAN I NOR DEY ABEG ABEG ABEG ABEGπ€£ππ€£π€£ EVERYBODY KNOW SAY WE NEED BUHARIπ€£ππ€£π SUFFER NEVA β¦
…
continue reading
1
IN THE SERVICE OF π³π¬π³π¬SATANπ³π¬π³π¬ππ€£ππ€£ WE THAT WORSHIP GODβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈTINUBU'S SATANIC RUNNINGS #SOROSOKEOTOGEπ€£ππ€£π€£ #PROTEST DAY 3π₯π₯π₯π₯
10:52
10:52
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
10:52
SATAN simply came to his domainsππππ Nijaπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ as 1 of its HQsπ€£ππ€£π complain that in the service of HIM WHO MUS BE OBEYEDππ€£ππ€£ based on Chosenπ€£ππ€£π we nor dey pay enoughππππ NOW ALL PASTORS, ALL TOUTS, ALL SOLDIERS, ALL POLICEMEN, ALL HUSTLERS, ALL HUMANS IN AFRICAπ’π’π’π’ WE. NOR DEY TRU TRU PAY MORE!!!!!!!!! LAI DIS DATS ISππ€£ππ NA MAKE GOD CUM DOWN Wβ¦
…
continue reading
1
#SOROSOKEOTOGE #PROTEST DAY 2: π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ #AFRICA ARISEβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ
18:18
18:18
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
18:18
As described in Titleπ€£ππ€£π enough tokingsπ€£ππ€£π€£ d sufferings is REAL!!!!!! TINUBU AHMED BOLA Playings need OTOGEπ’π’π’π’ WE ALL NEED SORO SOKEπ€£ππ€£π€£ ACTIVATE ITALAWA IMMEDIATELY ALL OMO OLOGOSβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π΅πΈπ°πͺπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #affritude #nigeria #africa #freepalestine #world #us #russia #sorosokeotoge #protest Hosted on Acast. See acaβ¦
…
continue reading
1
LET OUR SUFFERINGS UNITE USππππPROTEST WE MUST EVERYWIAβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈIN AFRICA!!!!!!!
18:46
18:46
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
18:46
According to sightings today 09/09/2024 π€£ππ€£π Nigerians are sti LAMENTINGππ€£ππ€£ INSTEAD OF COMPLAINING BY PROTESTINGπ€£ππ€£π WE NOR DEY BURN OUR INFRASTRUCTURES DIS YEARβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ BUT THE MADNESS MUST BE ON SHOW, BE RECORDED, BE VARIOUS, BE NIGERIAN, BE VERY MED GANππ€£ππ OUR PROTEST MUST MATCH OUR SUFFERINGSππ€£ππ€£ To Nigerian Police and all the security forcesβ¦
…
continue reading
1
IMOLENISATION!!!!!!!! PROTEST FOR JUSTICE 4 ALL π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ AFRICANS!!!!! MONDAY 09/09/2024β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ
22:54
22:54
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
22:54
ILERIOLUWA OLADIMEJI ALOBA aka MOHBADππππ was killed sept 12th, 2023β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ Na omo oro dem nor let dem sweep am under the carpetπ€£ππ€£π€£ yet Nigerian Ploce dey wyn Jesus on d mataπ€£ππ€£π 4 days to the anniversary of his killing!!!!!!! Justice is now unknown in Nija, corruption everywia, sufferings unlimited on our livesππππ well, dis 2024 wey we say we nβ¦
…
continue reading
1
TINUBU AHMED BOLA(TAB): THE ZIONIST AT THE CHINA-AFRICA SUMMITππ€£ππ€£
13:35
13:35
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
13:35
Lying takes intelligenceπ€£ππ€£π When persin wey lack intelligence con dey lieππ€£ππ€£ its a TINUBU TAB of d zionistsπ€£ππ€£π while e dey away, eim Oga BILL GATES b dey carry dem boy ALIKO DANGOTE around dem recently acquired country Nigeriaπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ππ€£ππ Tinubu increase fuel price(Bill Gates say we nor dey pay enough) so global price affect usππππ to see fuel, β¦
…
continue reading
1
BILL GATES BOUNTYβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ MAKE UNA CATCH STATAN E B LIVE 4 NIJAπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ
18:21
18:21
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
18:21
Despite God's blessing everywia on the Afrcan continentππππ we are SLAVES OF THE WESTπ€£ππ€£π Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai disππ€£ππ€£ GOD ABEG, EPPPPPPPππππ D mata rish to cry b4ππ€£ππ but say na we NIGERIANSπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬dem dey runππ€£ππ na comedy, sake of say dem know us, as savagesππ€£ππ deyβ¦
…
continue reading
1
THE BILL GATES EFFECTππππ OUR MOTHERS BEWAREβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ EVIL IN PROGRESS LAI DIS IN NIJAπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬
20:29
20:29
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
20:29
I watch SATAN e sef dey tokππ€£ππ BILL GATES dats isππππ Eim say e get the vitamins dem don develop FOR PREGNANT WOMENSπ’π’π’π’ doses dem don SUPPLY LAI DISπ’π’π’π’ e explain Y d women need amππ€£ππ make dem 4 nor dieππππ MY OWN BE SAYππ€£ππ WHO NEVA GET BELLE DEY KNOW WETIN GOOD FOR AFRICAN WOMEN WEY GET BELLE???? AS AS HOWππ€£ππ€£ Tgis dem depopulation nor b jokeπβ¦
…
continue reading
1
ZAMFARA SENSEπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ NIJA : BUSHMEAT CATCHING THE HUNTERSππ€£ππ€£ AFRICA JASIππππ
18:42
18:42
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
18:42
1 DAY BUSHMEAT GO HUNT THE HUNTERπ’π’π’π’ Afrobeats run am sinccccceππππ Nija Ninja e sef and 2 baba sing am( sound sultan of blessed memory) β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ Dat song na d new action fim in Zamfara lai disπ€£ππ€£π€£ The people as the bushmeat gather go find dem problem for inside forestπ€£ππ€£π€£ gee dem bera beatingsπ€£ππ€£π€£ who police and army dey fia ohπ€£ππ€£π€£ wo, our probleβ¦
…
continue reading
1
SPIRITISM OF RELIGION, CHRISTIANITY AND SPIRITUALITY OF JESUS
18:59
18:59
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
18:59
WE ARE ALL SPIRITS!!!!!!ππ€£ππ€£ππππππ so dia 4 our communication is spiritualππ€£ππ weda u like or u nor likeππππ spirituality is now the everyday relating with oursefs in peace and loveππππ showing understandings to oursefsπππππ respecting the right to exist for all ππ€£ππ€£ because we are all most important!!!!! NOBODY IS USELESSπ€£ππ€£π€£ Na ZIONISTS be d onlyβ¦
…
continue reading
1
ALCOHOL AND WE NJJA π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬YOUTHSππ€£ππ UGO AND I APPEALππππ
6:29
6:29
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
6:29
Nigeriansπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ππ€£ππ€£ we can like to boooooooozeπ€£ππ€£π€£ dem neva born who eim fada go say make we nor drinkπ€£ππ€£π€£ O YES oππππ but we need ADD sense to the mara make e nor go start mata wey be casala ontop enjoyment wey merryment beππππ nor b spiritism be d episode discussionπ€£ππ€£π€£ nor be we go tell anybody how to run amππππ but spirituality of the runningβ¦
…
continue reading
1
NIJA π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬DARES PROJECT 2024π€£ππ€£π BULLY ZIONISTS WEY DEY WORRY USππ€£ππ€£
20:47
20:47
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
20:47
IN FACTπ€£ππ€£π I SIR LENZO DOUBLE DARE THE WHOLE AFRICA JOIN π³π¬π°πͺπ¬ππΏπ¦and all oda flags π€£ππ€£π€£ I DARE UNA FADA TO BULLY ZIONISTSππ€£ππ€£ NA DEM DEY RUN UNA SUFFERINGSπ€£ππ€£π GO DEY BULLY MONEKEYSππ€£ππ FACE D BABOONS IF UNA GET MOUTH JOR JOR JOR JORππ€£ππ€£ make una start to dey reason pay back to BOLT drivers oh!!!!!!!! IF U LIKE U LISTEN JAREπ€£ππ€£π€£ GOD ABEGππππ GOD Aβ¦
…
continue reading
1
TINUBU AHMED BOLA(TAB)'S INCOMPETENCEπ€£ππ€£π LIES ππππ AND CONSEQUENCIES 4 NIJAπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬
16:28
16:28
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
16:28
In the days of BUHARI AS PRESIDENTππππ We nor get refinery, we sti dey see PETROL buyππππ as EMPERROR ENTAππ€£ππ Incompetence take ova, zionism called capitalism, cooperations as owners of our humanity wey TINUBU b cult leaderππ€£ππwe dey pay more for fuel con dey pay even more 4 SUBSIDYππ€£ππ€£ na BUHARI build power DAMs to generare electricityππππ but noβ¦
…
continue reading
1
FOOD SECURITY 4 π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬IN THE TIMES OF EMPERROR TINUBUππ€£ππ
14:14
14:14
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
14:14
The first principle of our humanity is FOODππ€£ππ In dis times of the EMPERROR MAGINIFICENTππππ the EMILOKAN of we the YORUBASππ€£ππ€£ the OVERWISE AGBAYEπ€£ππ€£π story teller 4 d gODSππ€£ππ€£ Awon iyen ZIONISTSπ€£ππ€£π TINUBU AHMED BOLAπ’π’π’π’ THE TAB OF ZIONIST CONTROLβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈThe update dey inside the podcastππ€£ππ epp me π’π’π’π’ well abegππππ na food matas so na most serβ¦
…
continue reading
1
TINUBU & ALL PUPPET ALERTπ€£ππ€£π€£ BIN SALMS OF SAUDI & THE ARRANGEMENT WITH DEATHπ€£ππ€£π
17:40
17:40
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
17:40
According to the news!!!!!!! The crown prince of SAUDIππππ the most important, chief middle eastern puppet of the evil ZIONISTππ€£ππ€£ dey fia assasination for e doingsπ€£ππ€£π devil don jam deep blue seaππ€£ππ€£ THE PEOPLE ARE COMING FOR ALL YOU EVIL DOERS AS LEADERSπ€£ππ€£π Pls listen, make we stop to dey LAMMENT and start to COMPLAINππ€£ππ€£ God bless u as u listenβ¦
…
continue reading
1
DOLLARISATION OF NIGERIA π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ BY TINUBUπ€£ππ€£π WETIN DEY CAUSE THE RISE IN DOLLARS GAN????ππ€£ππ€£
7:11
7:11
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
7:11
According to the newsπ€£ππ€£π€£ The council of state don agree with the agenda of the propaganda as a meetingπ€£ππ€£π with the vote of so called confidenceππ€£ππ€£ on the INCOMPETENT ADMINISTRATION OF TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST ON OUR SOULSππππ ππππ i gaz gee the evil spirit full respectπ€£ππ€£π Na my friend chop I chop wey b farmer i call start the mara jareβ¦
…
continue reading
1
$600 MILLION MONTHLY TITHE TO THE ZIONIST GOD OF NIGERIANSπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ππ€£ππ€£
19:57
19:57
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
19:57
BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! According to sayings from the BIBLEππππ The KING JAMES VERSION AND CO LTDπ€£ππ€£π we suppose SUFFER FOR WORLDππ€£ππ ENJOY FOR HEAVENππππ This has been ISLAMICALLY CONFIRMED on our lyfs by the senior EVIL cabinet member of Obi 1 kanobi gormet of EVIL ππ€£ππ THE EMILOKAN E SEFππ€£ππ€£ THE OLORI EBI OF THE YORUBAβ¦
…
continue reading
1
LUCIFER : THE CUP OF FORGETFULNESS AND 2024 ππ€£π€£π
20:22
20:22
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
20:22
LUCIFER PROPHESY as episode is on my runnings lai disπ€£ππ€£π€£ REINCARNATION AND THE CUP OF FORGETFULNESS( not the title of the said episodeπ€£ππ€£π but a discussion from the episodeππ€£ππ u gerrit????) ππππ na wetin dey dis episode but nor b sti d title of dis episode u sef greeππ€£ππ since una like amebo pass meππ€£ππ u o gaz click play to know oππ€£ππ€£ if u like β¦
…
continue reading
1
THE FEAR OF DEATHπ€£ππ€£πTHE OWNERS OF DEATHπ€£ππ€£π AND DEATH E SEF AND NIJAπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ FAILED PROTEST ππ€£ππ
31:15
31:15
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
31:15
NOBODY WAN PKIE BUT EVERYBODY WAN GO HEAVENππ€£ππ WE IN THE SOUTHERN PART OF NIGERIAπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ YORUBA, IGBO, ISOKO, BENIN, PORTHARCOURT IN FACT ALL OF US FAILED DIS PERIOD OF PROTESTππ€£ππ PROTEST ABI WALK OF LAMMENTATIONSππ€£ππ WE NEED FACE OUR FEAR SHA, THE BONDAGE WE DEY NA SEF MADEππππ DANGOTE DEY CLAIM OWNERSHIP OF LAGOS LAI DISππ€£ππ DUTY FREE FOREIGN β¦
…
continue reading
1
DANGOTE'S ENDLESS LIES AND THE DEGENERATE FOOLS NIGERIANSπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ BE!!!!π€£ππ€£π
19:16
19:16
Putar nanti
Putar nanti
Daftar
Suka
Menyukai
19:16
Dangote is the CONFAM CABALππ€£ππ Guy gat storiesππ€£ππ Our Dangote refinery suppose gee us fuel in Mayππ€£ππ June stories show, July stories dem act amππ€£ππ AUGUST stories we dey run lai dis as authentic fools of zionist God b dat abiππ€£ππ NIGERIANS CARRY FEAR OF SOME PEOPLE OH!!!!!!!! ESPECIALLY WE SOUTHERNERSππ€£ππ€£ We are so entitled yet so shameless in fβ¦
…
continue reading